Question – Burna Boy feat. Don Jazzy

Question – Burna Boy feat. Don Jazzy Lyrics
Oh dem dey call me oCall me oDon Jazzy againIt’s Don Jazzy againIt’s Don Jazzy, ah Don Jazzy
Just for the record, just for the recordIf dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchupOya kuro nbe no, Paso o n play be e moE go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up
Anything you wish me that be your portionBad man no dey work o, man no be God oMake dem dey talk am, as we dey fly like helicopterNa by the grace of God and insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answerQuestion (question), but dem no get answerQuestion (question), but dem no get answerQuestion, but dem no get answer, answer, answer
Boss like boss like we dey doThere causing casala when we dey moveI see green light when I look at you‘Cause I might take beef with youNa my cassava wey you dey lookE be like say I know see wetin you doSee when we go kerewa like Zule Zoo?Nkan to wu won ni ki won so o
Anything you wish me that be your portionBad man no dey work o, man no be God oMake dem dey talk am, as we dey fly like helicopterNa by the grace of God and insha Allah we dey move ah
Question, but dem no get answerQuestion (question), but dem no get answerQuestion (question), but dem no get answerQuestion, but dem no get answer, answer, answer (hmm hmm)
Question, but dem no get answer (where your baby o?)Question (question), but dem no get answer (when you go win Grammy?)Question (question), but dem no get answer (when you go win Grammy?)Question, but dem no get answer, answer, answer
Just for the record, just for the recordIf dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
(Visited 57 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

eight + 3 =

<