Odogwu – Burna Boy

 Odogwu – Burna Boy  Lyrics
When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)And nobody can stop you, na so we dey fly pass ohOver any obstacle, e be Odogwu (Odogwu)
Say na who dey draw the map e oh (Odogwu)You are looking at the champion (Odogwu)Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu)Wey the person with the cash oh (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)Aje aje kekele (Odogwu)Aje aje pekele (Odogwu)Champion
Make I remind you as e dey goBounce to the sound when I bounce with the doughServe yourself, na the matter we dey doOmo you dey slow, move make I moveI go slide then you go sink like a boatMe I just dey laugh like say life is a jokeI like Igbo girls wey dey clean, wey dey cookIf their boyfriend no get money then they can’t copeKuro n be
When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)And nobody can stop you, na so we dey fly pass ohOver any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Oh my God, what a symphony (Ahan)So tell me, what has gotten into me?I step in real ride, pull up in a BentleyAnd with theThe diamond shining on every ring you seeLights on, lights on, I be commodoreThe girls dem-Dem want to touch pon my kponornorAnd if you nor get work you be jankaraAbegi, so make you go sit down for one cornerYou con dey bother me, I go need my apologyYou know I wanna seeAll the fine girls wey dey totoriMake I kolobiHmmm
When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)And nobody can stop you, na so we dey fly pass ohOver any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who dey draw the map oh (Odogwu)You are looking at the champion (Odogwu)Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu)Wey the person, wey the cash e oh (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)Aje aje kekele (Odogwu)Aje aje pekele (Odogwu)Champion
(Visited 47 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

3 × 5 =

<