Gbona – Burna Boy

Gbona – Burna Boy Lyrics
Kilo kilo?It’s Kel P vibes
Jeun soke o, dem go dey jeun soke oAll my people dem go jeun soke oBoss man, e go jeun soke o
When the gbedu dey enter body, enter bodyAll the girl, dem go shake their bodyDem go shake their bodyOluwa Burna, mo gbona feli, say mo gbona feliYou no get money, you dey call policeMe I dey laugh you gan ni
Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi gidigidiO di woronpoto, ah, ye!
Dem say I dey craze, I no normalBut I dey spray you the money, onyeomaYou suppose to know say me no be newcomerSo my baby, make you no go dull am (No go dull am)
When the gbedu dey enter body, enter bodyAll the girl, dem go shake their bodyDem go shake their bodyOluwa Burna, mo gbona feli, say mo gbona feliYou no get money, you dey call policeMe I dey laugh you gan ni
As I dey sing, dem feel the bassMake all the people jump aroundMake you dey listen well because I no fit shout(I no fit shout)No joking around (Ezioku), listen make I tell youWhat it’s all about (Gbekelebe)I no fit tell you as water enter coconutYou sit down inside bus, you say you be boss
, oya looku looku daadadaLooku looku daadadaSee small pikin wey dey para, wey dey gagagaKi n lo sele papapa? Oh looku, looku looku daadadaLooku looku daadadaSee small pikin wey dey para, wey dey gagagaKi n lo sele papapa oh?
When the gbedu dey enter body (yeye), enter body (Yeye)All the girl, dem go shake their body (Yeye)Dem go shake their body (Yeye)Oluwa Burna mo gbona feli (Gbona oh, mo gbona oh)Mo Gbona feli (Gbona oh, gbona oh)You no get money, you dey call police (eh-eh-eh)Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn, gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi(Mo Gbona feli)O di woronpoto, ah, ye!Gbona feli
(Visited 65 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

seven − 1 =

<