Way Too Big – Burna Boy

Way Too Big – Burna Boy  Lyrics
I dey tell you my guyYou know my styleE no be jazzDem dey sell am for eBayIf you say you get mindAnd you wanna tryYou go-go die, iberibeIt’s been a landslide for a long timeBut dem no wan believe meAll of una combineShey you wan try?Oya do am, if e easyWho bad enough? Who do it like me?Make una call my cellular (Wait)Your back and your spinal cord, e go breakIf you carry my weight
Because I’m way too bigWay too big to be fucking with you (To be fucking with you)Because I’m way too smartWay too smart to be fucking with you (Fucking with you)Because I’m way too coolWay too cool to be losing my cool(OluwaBurna)
Truly, trulyI bring the thunder like MuriThey say I’m on drugs, ti mi o mu riBut everything them talk still no dey do meThem say na because me I be skuriBefore my life changed, I lived in a movieUsed to roll with the shank just like JulieStill Popcaan ’cause I’m unrulyBeat my case ’cause of hung juryTook my place as the shine-shine bobo of the Nigerian breweries
Because I’m way too bigWay too big to be fucking with you (To be fucking with you)Because I’m way too smartWay too smart to be fucking with you (Fucking with you)Because I’m way too coolWay too cool to be losing my cool
Na your problemAnything you say, na your problemAnything you say, na your problemHey! Na your problemAnything you say, na your problemAnything you say, na your problem
I dey tell you my guyYou know my styleE no be jazzThem dey sell am for eBayIf you say you get mindAnd you want to tryYou go-go die, iberibeIt’s been a landslide for a long timeBut them no wan believe meAll of una combineShey you wan try?Oya do am, if e easy
(Visited 40 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

four × one =

<