Collateral Damage – Burna Boy

Collateral Damage – Burna Boy  Lyrics
Ambassador go dey chopAnd Governor go dey chopAnd President go dey chopWhen dem say make we jump, we go jumpAmbassador go dey chopAnd President go dey chopAnd Governor go dey chopWhen dey say make we jump, we go jump
No be for here wey dem born Jesus eheeMy country problem e pass JesusBecause na we be our own problem eheeNa who go come reason well? (well, well, well)
Ambassador go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop (dey there ooo)And President go dey chop (dey there ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)Some people go somersault (dey there ooo)Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop
Now who? now who dey here?Money dey hereThe Thiefi thiefi come majorWey make the suffer come dey here?Suffer yapa mukutun, brukutumWey dey make people sukunTukutum, won ni inu won o dunBrukutum, suffer yapa mutukumThe people do you well wellAnd dem dey laugh you well wellAnd dem dey see as e deh seleThem sef dey flenjor well wellYeah, yeah oohMy people suffer well wellPolice dey slap here well wellHungry dey wire dem well wellOluwa oluwa oluwa ooo
Ambassador go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop (dey there ooo)And President go dey chop (dey there ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)Some people go somersault (dey there ooo)Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop
My people serve they fear too muchWe fear the thing we no seeOne day all of us go dieWe always get reason to fearFight for your right o you go to fearPolice go slap you, you go to fearFight for your pikin dem no go to fearYou go to fear fear fear
Ambassador go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop (dey there ooo)And President go dey chop (dey there ooo)When dey say make we jump, we go jump (dey there ooo)Some people go somersault (dey there ooo)Dem get headache we go drink Panadol (dey there ooo)Meanwhile president go dey chop (dey there ooo)And Governor go dey chop
(Visited 55 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

two × two =

<