Vanilla – Burna Boy

Vanilla – Burna Boy Lyrics
Falila say make her come, comeShe give me vanilla make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction (yeah)Falila say make her come, comeShe give me vanilla, make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction (yeah)
Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami waterJust because you fine like Yemoja oTi n ba gbe si e lara ye ma sa oNow she don dey call me daddy oLove it when she’s calling me Alhaji oKi la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me oAnd I no dey carry last, even though sey I dey try relaxGirl, you know your friend carry nyashWetin you dey do me I no like amYeah, and I no dey carry lastEven though sey I dey try relaxGirl, you know your friend carry nyashWetin you dey do me I no like am, yeah
Falila say make her come, comeShe give me vanilla make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction (yeah)Falila say make her come, comeShe give me vanilla, make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction
Mo n beri for your body, bodyMo n spending all my money, moneyWo bo se n carry bodyYeah, my sweetie baby, carry bodyMo n beri for your body, bodyMo n spending all my money, moneyWo bo se n carry bodyYeah, my sweetie baby, carry body
Falila say make her come, comeShe give me vanilla make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction (yeah)Falila say make her come, comeShe give me vanilla, make her chop, chop, chopThen her padi jamilah wey carry bum, bumCome dey make my medulla dey malfunction
And I no dey carry lastEven though sey I dey try relaxGirl, you know your friend carry nyashWetin’ you, dey do me I no like am, yeahAnd I no dey carry lastEven though sey I dey try relaxGirl, you know your friend carry nyashWetin’ you, dey do me I no like am, yeah
(Visited 49 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

thirteen + five =

<