Ye – Burna Boy

Ye – Burna Boy Lyrics
YeahMy nigga, die for nothing, ahMy nigga, die for nothing, ahDie for nothing, ahMy nigga, die for nothing, ahMy nigga, die for nothing, ahMy nigga
Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe Ye, Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
This one na gbedu wey dey ja pataMe, I no get time, I dey da padaDada cover my face, calling me LagbajaBiggie man, wey no dey wear agbadaAhn ahn (tell me, tell me)
My nigga, what’s it gon’ be?G-Wagon or de Bentley?The gyaldem riding with meI no fit die for nothingMy nigga, what’s it gon’ be?G-Wagon or de Bentley?The gyaldem riding with meI no fit die for nothing
Ah, make you know sayAnything wey you do, dem must commentate(I can’t come and kill myself)So anything wey I dey doI dey try to dey do am my way(I can’t come and kill myself)Plenty, plenty, plenty suffer wey we faceJust to make sure money deyBut my people dem go sayI no want kpai, I no want dieI no want kpeme, I want enjoyI want chop life, I want buy motorI want build house, I still want turn upTell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?G-Wagon or de Bentley?The gyaldem riding with meI no fit die for nothingMy nigga, what’s it gon’ be?G-Wagon or de BentleyThe gyaldem riding with meI no fit
Different tings dem happeningSchemes and packagingInna one night, four shows I’m jugglingFlow like the ocean, my boat I’m paddlingShout out Shina PellerThat’s my bro, my familyFrozen chains, when it comes to moneyI dey concentrateMake I tell you straight, you are not my mateIf you be commissioner, I be head of state
But my people dem go sayI no want kpai, I no want dieI no want kpeme, I want enjoyI want chop life, I want buy motorI want build house, I still want turn upTell me, tell me
My nigga, what’s it gon’ be?G-Wagon or de Bentley?The gyaldem riding with meI no fit die for nothingMy nigga what’s it gon’ be?G-Wagon or de Bentley?The gyaldem riding with meI no fit die for nothing
Oluwaburna, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe Ye, Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe Ye, Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye YeYe, uh-huh, Ye Ye YeYe Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
My baby, your body’s on fireDey body’s on fireMy baby, your body’s on fireDey body’s on fire
(Visited 57 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

sixteen − five =

<