ELI – Fireboy DML (2020)

Lyrics
Oh my gadShe be viperShe won’t back downShe a fighterShe a very veryDifferent galShe a belly bellyBelly dancerJust like thatOmo just like thatShe dey my frontShe don dey my backShe don dey moveShe don dey whine backI like her
She got me likeJah Eli JahShe dey cause wahala for areaSomeone come save meSave me from DelilahSave me from DelilahJah Eli JahShe dey cause wahala for areaSomeone come save meSave me from DelilahSave me from Delilah
She’s just a lonely girl, living in a lonely worldShe just need some dutty loveSome dutty love, ah ay!She’s just a lonely girl, living in a lonely worldShe just need some dutty loveSome dutty love, ah ay!Just like thatOmo just like thatShe dey my frontShe don dey my backShe don dey moveShe don dey whine backI like her (I like her)
She got me likeJah Eli JahShe dey cause wahala for areaSomeone come save meSave me from DelilahSave me from DelilahJah Eli JahShe dey cause wahala for areaSomeone come save meSave me from DelilahSave me from Delilah
(Visited 38 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

15 − 6 =

<