Bring it On – PSquare

Bring it On – PSquare Lyrics

Uh uh uh uh uh uhBring it on bring it onYou woo wooo wooo o you woo wooBring it on you woo woo woo you woo woo oh
Life no dey sweet o ehIf some people no dey hate oSo use your number six oDey calculate you go see the ratioThe beef sef na meat oWhether na asun dem relate oSo bring your own crayfish oWe go mix o oh na oh oo
Shey na dem talk saywe no go blow ooOh oo shey dem dey see us nowWe don dey glow oTake a look at me now ahTake a look at me now ah ahWe running things in this townCan’t you see
I don’t care who you areWhere you from or what you doJust as long as you chasing moneyDo what’s right never give up on itBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you try don’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you try don’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallAnd rising rising risingKeep it highRising rising ri-risBring it on
This life e no easySo much hustling and bustlingEveryone is strugglingSo make you no dey believe saySince everyone is chasingYou never gonna make it lai laiNever say No uhNever give upKeep your head up standing tallAnd for sure uhYou go turn it up burn it upTurn down for what oh o o eh
Shey na dem talk say we no go blow o oh oOh shey dem dey see us nowWe don dey glow o oTake a look at me now ah ahTake a look at me now ah ahWe running things in this townCan’t you see
I don’t care who you areWhere you from or what you doJust as long as you chasing moneyDo what’s right never give up on itBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you tryDon’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you tryDon’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallAnd rising rising risingKeep it highRising rising ri-rise
I don’t care who you areWhere you from or what youJust as long as you chasing moneyDo what’s right never give up on itBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you tryDon’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallBring it on bring it onAre you ready unu readyNo matter how you tryDon’t you ever fallKeep your head up highAnd standing tallAnd rising rising risingKeep it high rising rising ri-riseBring it on
(Visited 48 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

6 − 1 =

<