Jaiye – P-Square

P-Square – Jaiye lyrics

P-SquareOkay yeah iyahhhNa tin dey crazeJaiye ori miJaiye jaiye ori miJaiye ori mi (Yeah iyahhh)Jaiye jaiye ori mi
Ihe gemeIhe geme eehIhe gemeIhe geme eehIma nihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme eeh (Jaiye Jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme me me me
Jaiye ori mi (Eey)Jaiye jaiye ori mi (Uh huh)Jaiye ori miJaiye jaiye ori mi (Eehh)
Je kan sa ma soroJe kan sa ma soro eeehSebi na dem get their mouthWetin dem like make dem talkI go dey live my lifeI go dey live my lifeIf you try meYou go chop breakfastYou go chop breakfast (Ge geh oh ooooh)Oya put your hands up highI know you dey feel that vibeCos I know get your timeSay na money dey my mind (Yeah)If you no make am ohWetin you gainBrother wetin you gain
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme me me me
Jaiye ori mi (Yeah ee)Jaiye jaiye ori mi (Hey hey uh huh)Jaiye ori mi (Okay)Jaiye jaiye ori mi
Omo na enjoyment we want shake bodyTell dem e still dey bodyP-Square go make you sojiEven though we too get money ooohI go dey live my lifeI go dey live my lifeIf you try meYou go chop breakfastYou go chop breakfast (Geh geh oh ooooh)Oya put your hands up highI know you dey feel that vibeCos I know get your timeSay na money dey my mind (Yeah)If you no make am ohWetin you gainBrother wetin you gain
So put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Jaiye ori mi)Ihe geme
Put your hands up in the air (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Make we jaiye (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Na there I dey (Jaiye lo jaiye jaiye ori mi)Ihe geme (Ihe geme jaiye ori mi)Ihe geme (Ihe geme)
Ihe gemeIhe geme eehIhe gemeIhe geme eehIma Ihe gemeIhe geme eeeIhe gemeIhe geme eeeh
(Visited 55 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

seventeen + fifteen =

<