Party No Dey Stop – Adekunle Gold, Zinoleesky (2023)

Lyrics
It’s kel-p vibes
I’m not moved by what I seeI know who I be I just want my peaceMake money eh
I go get everything I needIn my own timingKoni kọja mi koni delay
So many people denyOluwa don co-signCan’t believe this is my lifeEverything come align
They looking me so surprisedShọmọde lo dun bayiI know it’s hurting your prideBelieve me I don’t mind
Party no dey stop when we popYeah we upPlenty spending like it’s nothingParty no dey stop when we popYeah we upPlenty spending like it’s nothing
See me I no dey worry cause Oluwa don co-sign meI no dey put mind for wetin no concern meKind of slow but I’m always on timing ahn
See my eyes don see many thingTi mi o gbadura f’ota miIf you still dey hate you need therapyGood vibes no bad energy oh ahn yeah
Aje ti n ba jade tan aya wọn a jaTi n ba ti fẹ mule na bangerMe wey I don high on paragaHow I go get time for wahala
Find one girl wey fine like RihannaSpending like Obi CubanaLeave acting for Tony MontanaOriginal not made in China
Party no dey stop when we popYeah we upPlenty spending (Plenty Spending)Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we popYeah we upPlenty spending like it’s nothing
Ọrọ aye mi ko ma leMa lọ Cali or ParisGo again another day
Kilo fẹ Richard Millie or PatekWo currency lọwọ miThe real shit no fugazzi no fugazzi
In tha club turn it up (Turn it up)Oluwe mawe oluwe mawe ohOluwe mawe
Party no dey stop when we popYeah we upPlenty spending (Plenty spending)Like it’s nothing (Like it’s nothing)
Party no dey stop when we popYeah we upPlenty spending like it’s nothing
(Visited 51 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

nine + 13 =

<