On The Low – Burna Boy

Lyrics
It’s Kel P VibesYeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpoBaby your love dey high me like chokoKpokpotikpo kpo kpo kpoBaby your love dey high me like choko, yeahKpokpotikpo kpo kpo kpoBaby your love dey high me like choko (baby, I’m riding)Kpokpotikpo kpo kpo kpo (fighting, yeah)
Angeli, Angelina, you dey cool my temperatureIf you call, I go come deliverI no go fall e your hand, neverSay na me you go love foreverI’m a khaki, no fit be leatherOh my Angeli, AngelinaOh my Angeli, Angelina
Oh mi o da ohAnytime wey I see you for the club, I dey television your bodyShey you no know say the thing wey you carry fit kill somebodyYou know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon meYeah, and I know you shy but it’s cool when we’re making love
On the lowOn the lowOn the lowOn the lowOn the lowOn the low (riding)On the low (fighting)On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperatureIf you call, I go come deliverI no go fall e your hand, neverSay na me you go love foreverOmo khaki no fit be leatherOh my Angeli, AngelinaOh my Angeli, Angelina
Oh noShey when I wan dey comot, make I signal youWhy you want to dey question me like an interview (yeah)I’m tryna put the ring on your finger tooAnd be a better guy, guyBe a better guy guy
On the lowOn the lowOn the lowOn the lowOn the lowOn the low (riding)On the low (fighting)On the low
Angeli, Angelina (ah baby)You dey cool my temperature (ah baby)If you call, I go come deliver (ah baby)I no go fall e your hand, never (ah baby)Say na me you go love forever (ah baby)Omo khaki no fit be leather (ah baby)Oh my Angeli, Angelina (ah baby)Oh my Angeli, Angelina (ah baby)
Jesu!
(Visited 21 times, 1 visits today)

Related articles

LEAVE YOUR COMMENT

Your email address will not be published. Required fields are marked *

nine + one =

<